8 October 2018

Afrobeats singer Burna Boy don 'burn down' Brixton Academy, for London.
Waitee no be di kain fire you dey think, na di kain ginger wey full O2 Arena on Sunday night wen di Nigerian musician scata di place for im first show for London as e dey on tour.
In fact only one name full di mouths of fans wey pack for di arena dat name na Burna Boy.
Skip Twitter post, 1Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuEnd of Twitter post, 1
Burna Boy wey real name na Damini Ogulu sell out di O2 academy sotey some fans come dey compare am to wetin Wizkid bin do wen im bin perform for London.
Di musician deliver performance wey many fans believe say na one of di best for sometime.

For one stage, Burna Boy stop to sing but instead choose to listen as di crowd begin sing along e hit song 'Ye'.
Skip Twitter post, 2Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuEnd of Twitter post, 2
Wizkid bin sell out di 20,000 capacity O2 Arena wit im Afrorepublik show for May dis year.
Skip Twitter post, 3Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuEnd of Twitter post, 3
Meanwhile for some of Burna Boy fans, di Afrobeats singer and rapper dey "underrated" and e fit be di best tin wey don happun since slice bread.
Skip Twitter post, 4Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuEnd of Twitter post, 4
Skip Twitter post, 5Allow Twitter content?Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Accept and kontinuEnd of Twitter post, 5
ncG1vNJzZmivp6x7o67CZ5qopV%2BltqWzyKdmraeinnp1gZZxaWxpYA%3D%3D